Текст песни Bracket ft. P-square - No Time

Просмотров: 26
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни Bracket ft. P-square - No Time, а также перевод песни и видео или клип.
Bracket

No time eh ah
na bracket eh
ape planet
.................
peter and paul
dey don kolo eh
na na

Verse 1

No time eh
that's why me I say make i yarn tori eh
the thing the thing wey dey vex me eh
na the same thing wey dey vex you eh
For this world, the good dey die
and for the bad, na them dey survive.
See I don try make I ask God why
e con be like say i dey waste my time
oya everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
if you wan do good
make you go cold eh
without it, some people go scatter your brain

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

Verse 2

Na this thing dey make me kolo eh
better thing better thing no dey last eh
if you dey hear me,
no doubt me eh .
Believe me that na true story eh
walahi
everybody no time eh
see our name na the bracket.
Before, we do that song happy day
but now we don comot with
yori yori eh

I say everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
If you wan do good,
make you go cold eh
without it, some people go blow off your brain.

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

P Square

Se una dey see
as peter and paul and bracket
them don dey go
I remember when we do gbedu last night
them don kolo
them say we no sabi sing eh
some say na only dance we dey dance eh
we con bring back bizzy body eh
temptation
them say na copy copy na copy copy eh
we go back again and bring do me
and roll it eh
with a good video
wetin remain eh?

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

e ye ..... (repeatedly)

Bridge

Omo no time
better thing no dey last
no time eh
better thing better thing no dey last eh
na bracket eh
peter and paul don kolo eh
today na today
If e dey do you yori yori eh
everybody make una dey joli eh

make una throw una hands in the air

if you wan do good, make you go cold eh
without it, some people go take you dey play play.

[back to chorus]

e ye...(repeatedly)
Кронштейн

Нет времени да ах
па кронштейн да
обезьяна планеты
.................
Петра и Павла
Дея дон коло да
NA NA

Стих 1

Нет времени да
вот почему меня я говорю сделать я пряжи торы да
вещьвещь вэй Дея досадить мне да
па то же самое вэй Дея теснить вас да
Для этого мира , добра Дея умереть
и для плохого , па их Дей выжить .
Смотреть Я надеваю попробовать сделать я прошу Бога , почему
электронной кон быть как сказать, что Дей тратить свое время
оя все сделать уна Дея Joli да
сделать Una бросок Una руки в воздух
если вы бледный делать добро
сделать вас пойти холод да
без него , некоторые люди идут рассеивают ваш мозг

Припев

па эта вещь вэй Дея сделать меня
коло да и GT ; 3x
эта вещь вэй Дея сделать меня
коло да коло да
да да

я говорю па эта вещь вэй Дея сделать меня
коло да и GT ; 3x
эта вещь вэй Дея сделать меня
коло да коло да
да да

Стих 2

На это дело Дей сделать мне коло да
лучше вещь лучше , что нет Дея длятся да
если вы Дей слышишь меня ,
Без сомнения меня да .
Поверьте , что па правдивая история да
walahi
все нет времени да
см наше имя пакронштейн .
Перед , мы делаем эту песню счастливый день
но теперь мы не comot с
ёри ёри да

Я говорю все сделать уна Дея Joli да
сделать Una бросок Una руки в воздух
Если вы бледный делать добро ,
сделать вас пойти холод да
без него , некоторые люди идут сдуть ваш мозг .

Припев

па эта вещь вэй Дея сделать меня
коло да и GT ; 3x
эта вещь вэй Дея сделать меня
коло да коло да
да да

я говорю па эта вещь вэй Дея сделать меня
коло да и GT ; 3x
эта вещь вэй Дея сделать меня
коло да коло да
да да

P Square

Se Una Дея см
как Петра и Павла и кронштейна
их надевают Дей пойти
Я помню, когда мы делаем gbedu прошлой ночью
их надевают Коло
им сказать, что мы не саби не петь да
некоторые говорят па только танец мы Дей танцевать да
мы кон вернуть Биззи тело да
искушение
они говорят па скопировать скопировать па скопировать скопировать да
мы вернемся снова и принести делать мне
и свернуть его да
с хорошей видео
wetin остаются да?

Припев

па эта вещь вэй Дея сделать меня
коло да и GT ; 3x
эта вещь вэй Дея сделать меня
коло да коло да
да да

я говорю па эта вещь вэй Дея сделать меня
коло да и GT ; 3x
эта вещь вэй Дея сделать меня
коло да коло да
да да

е вы ..... ( неоднократно )

мост

Не ОМО нет времени
лучше вещь не Дея в прошлом
нет времени да
лучше вещь лучше , что нет Дея длятся да
па кронштейн да
петропавловская дон Коло да
сегодня па сегодня
Если адрес Дея ты Yori ёри да
все сделать уна Дея Joli да

сделать Una бросок Una руки в воздух

если вы бледный делать добро , чтобы вы пойти холод да
без него , некоторые люди идут у вас Дей играть пьесу .

[вернуться к хору ]

е вы ... ( неоднократно )
Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет
Контакты