Текст песни T-praize - My Story

Просмотров: 1
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни T-praize - My Story, а также перевод песни и видео или клип.
When I wake up in the morning I dey thank the Lord
Every day I dey Hussle I dey thank the Lord
everywhere that I go I dey spread the word
,them no know say God don bless me now.
when I wake up in the morning I dey thank the Lord when
I Hussle I dey thank the Lord everywhere that I go I dey
spread the word them no know say God don bless me now.

VERSE

Let me take you to a journey
No be everything wey Sweet look like honey
Dem dey wonder when them see me on the telli

Dem no know say na God bless me with the talent

I dey Hussle everyday Dem think say I dey crase steady on the Hussle that's the reason everyday them dey wonder why I write this song eh

You can be messing with your money
I don't really give a damn
when I look in the mirror
I no really see your face at all eh
make u ask me why eh

And I dey cast and bind in the middle of the night
to the person wey de think say me I no ever climb
them go burn eh in the holy ghost fire eh

Choruses.
Когда я просыпаюсь утром, я благодарю Господа
Каждый день я усердно работаю, я благодарю Господа
Куда бы я ни пошел, я распространяю слово Божье
Они не знают, что Бог благословил меня.
Когда я просыпаюсь утром, я благодарю Господа
Когда я усердно работаю, я благодарю Господа
Куда бы я ни пошел, я распространяю слово Божье
Они не знают, что Бог благословил меня.

КУПЛЕТ

Позвольте мне отправиться с вами в путешествие
Не всё, что кажется сладким, похоже на мёд
Они удивляются, когда видят меня по телевизору

Они не знают, что Бог благословил меня талантом

Я усердно работаю каждый день, они думают, что я сумасшедший, постоянно работаю, вот почему каждый день они удивляются, почему я написал эту песню, эй

Вы можете играть со своими деньгами
Мне всё равно
Когда я смотрю в зеркало
Я вообще не вижу вашего лица, эй
Спросите меня, почему, эй

И я изгоняю и связываю посреди ночи
Того, кто думает, что я никогда не поднимусь
Они сгорят в огне Святого Духа, эй

Припевы.
Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет
Контакты