Текст песни Timaya - I Don Blow
Просмотров: 2
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни Timaya - I Don Blow, а также перевод песни и видео или клип.
I don come again oh
Timaya match up the place oh (Oh oh oh)
Everybody say
Well I say na who be the baga
Everybody say na who be the maga (Eh eh eh oh oh)
Everybody everybody say
I don show I don show
Aproko people I won make una know
See all the way from Port Harcourt
I break into their Lagos market
See some people don dey vex
Eh my brother man me I come here to flex
See it's the gift and the grace eh
Why I blow today na by en grace eh
Some people wanna write about me
Everybody say we all na human being
So tey dem say I dey smoke marijuana
This marijuana don make me dey hamma
I get one tori for you eh
I go dey sing and everybody go dance eh
But I get one thing for you (Oh oh, oh oh)
Whether you like am, oh oh
Whether you no like am, oh oh)
Timaya don blow oh oh
I don blow oh oh
Whether you like am, oh oh
Whether you no like am, oh oh
Timaya don kpolongo oh oh
I don kpolongo oh oh
Some say I too dey big up my chest
Everybody just begin to confess
Anywhere I waka oh dem say I be the best
Say my brother man my style is different from the rest
Eh egberi papa one of Bayelsa
Anytime I enter enemies dey scamper
Eh eh na fire fire eh
Mama and papa wanna kpaya kpaya eh
If nah lie them know me wella
Everybody make una stroll to bayelsa
Make you ask Goodluck Jonathan
Tinipiri silver na me be the master
I came and I saw and I conquered
I decide to change my name to timaya
Yaba, alaba, the king of commercial
Eh ay king of commercial
Whether you like am, oh oh
Whether you no like am, oh oh
Timaya don blow oh oh
Me I don blow blow blow oh oh
Everybody say you like am, oh oh
Whether you no like am, oh oh
Timaya don blow oh oh
I don kpolongo oh oh
I make many artists go back to their city
Write better rhyme and do better beat
Everybody im physically fit
Musically my guy I swear I dey fit
Make I give you some lectures
Musically my guy na me be professor
Eh everybody hiphop hurray
Dem mama dem mama chineke mu eh
Shayo master give them the magic shayo be santa
Give them the magic eh
Robo robo shikaraba
Dengo robo nibo robo Shikaraba dibaraba eh ah
I say Shayo master give them the magic
Show dem, give them, show dem the magic eh
Riba raba ribaraba Senkerebe ribayaba Shapuriba
Whether you like am, oh oh
Whether you o like am, oh oh
Timaya don blow oh oh
Me I don blow blow chinekeme oh oh
You like am, oh oh
Whether you no like am, oh oh
Timaya don kpolongo oh oh
Kpolongo oh oh
See some people say make I start collabo
But dem no know say collabo follow for promo
Dem say make I try to come out with my own
So that everybody go know say me I be pro eh
Dem say me I no go fit do am again eh
I don come to put bad belle to shame eh
Chai I dey come with the hook
The next thing everybody go call me a crook
Its not by my power eh eh
Its not by my might eh
Na Jehovah dey do am eh eh
Na me be my ogologon na my God eh
I say not by my power eh eh
Its not by my might eh
Na Jehovah dey do am eh
Everything I get for this life eh
Whether you like am, oh oh
Whether you o like am, oh oh
Timaya don blow oh oh
I don kpolongo oh oh
Everybody say you like am, oh oh
Whether you no like am, oh oh
Me I don blow, I don blow, I don blow
Men I don blow you can't stop me
Im a moving train men I move I move I move
I keep moving moving (Ha ha)
Chai everybody say
You cannot stop me eh
You no go fit stop me eh
Im a moving train eh
Im sent by God to tell una eh
Everybody just thanks eh
Everybody juts flex eh Uru ga gbu mmadu le
Я снова здесь, о
Тимая подстраивается под это место, о (О-о-о)
Все говорят
Ну, я говорю, кто тут главный
Все говорят, кто тут главный (Э-э-э-о-о)
Все, все говорят
Я показал, я показал
Сплетники, я хочу, чтобы вы знали
Смотрите, аж из Порт-Харкорта
Я врываюсь на их рынок в Лагосе
Смотрите, некоторые люди злятся
Э-э, мой брат, я пришел сюда, чтобы покрасоваться
Смотрите, это дар и благодать, э-э
Почему я сегодня прославился, это по благодати, э-э
Некоторые хотят писать обо мне
Все говорят, что мы все люди
Так они говорят, что я курю марихуану
Эта марихуана заставляет меня курить
У меня есть для вас одна история, э-э
Я буду петь, и все будут танцевать, э-э
Но у меня есть для вас одна вещь (О-о-о, о-о)
Нравится ли тебе это, о-о
Нравится ли тебе это, о-о)
Тимая взорвался, о-о
Я взорвался, о-о
Нравится ли тебе это, о-о
Нравится ли тебе это, о-о
Тимая взорвался, о-о
Я взорвался, о-о
Некоторые говорят, что я слишком много хвастаюсь
Все только начинают признаваться
Куда бы я ни пошел, все говорят, что я лучший
Говорят, мой брат, мой стиль отличается от остальных
Эх, эгбери папа из Байелсы
Всякий раз, когда я вхожу, враги разбегаются
Эх, эх, огонь, огонь, эх
Мама и папа хотят взорваться, кпая, эх
Если не врать, они хорошо меня знают
Все, идите гулять в Байелсу
Спросите Гудлака Джонатана
Серебряное серебро Тинипири, я мастер
Я пришел и увидел и Я победил
Я решил сменить имя на Тимайя
Яба, Алаба, король коммерции
Эй, эй, король коммерции
Нравится ли тебе это, о-о
Нравится ли тебе это, о-о
Тимайя взлетел, о-о
Я взлетел, взлетел, взлетел, о-о
Все говорят, что тебе это нравится, о-о
Нравится ли тебе это, о-о
Тимайя взлетел, о-о
Я взлетел, о-о
Я заставляю многих артистов вернуться в свои города
Пишу лучшие рифмы и делаю лучшие биты
Все, я в хорошей физической форме
Музыкально, мой друг, клянусь, я в форме
Давай я проведу тебе несколько лекций
Музыкально, мой друг, я профессор
Эй, все, хип-хоп, ура!
Эти мамы, эти мамы, чинеке му эх
Мастер шайо, дай им волшебство, шайо — Санта
Дай им волшебство эх
Робо-робо шикараба
Денго робо нибо робо Шикараба дибараба эх ах
Я говорю, мастер Шайо, дай им волшебство
Покажи им, дай им, покажи им волшебство эх
Риба раба рибараба Сенкеребе рибайаба Шапуриба
Нравится ли тебе это, о-о
Нравится ли тебе это, о-о
Тимая дон блеснула, о-о
Я дон блеснул, чинекеме о-о
Тебе нравится, о-о
Не нравится ли тебе это, о-о
Тимая дон кполонго о-о
Кполонго о-о
Смотрите, некоторые говорят, пусть я начну коллаборации
Но они не знают, что коллаборации — это ради продвижения
Они говорят, пусть я попробую выпустить что-то своё
Чтобы все знали, что я профессионал эх
Они говорят, что я больше не смогу этого сделать эх
Я пришёл, чтобы пристыдить дурные чувства эх
Чай, я иду с крюком
И тут все назовут меня мошенником
Это не моей силой, эх эх
Это не моей мощью, эх
Это делает Иегова, эх эх
Я мой бог, мой Бог, эх
Я говорю, не моей силой, эх эх
Это не моей мощью, эх
Это делает Иегова, эх
Все, что я получил в этой жизни, эх
Нравится ли тебе это, о-ох
Нравится ли тебе это, о-ох
Тимая взлетела, о-ох
Я взлетел, о-ох
Все говорят, тебе это нравится, о-ох
Нравится ли тебе это, о-ох
Я взлетел, я взлетел, я взлетел
Мужики, я взлетел, вы не сможете меня остановить
Я движущийся поезд, мужики, я двигаюсь, я двигаюсь, я двигаюсь
Я продолжаю двигаться, двигаюсь (Ха-ха)
Чай, все говорят
Вы не сможете меня остановить, эх
Вы не сможете Останови меня, да?
Я движущийся поезд, да?
Я послан Богом, чтобы сказать вам, да?
Все просто благодарят, да?
Все просто хвастаются, да?
Контакты
